Mobile Telecommunication giant for Nigeria - MTN don tok sorry to dia customers wey fit dey experience network issues. Dis dey come as plenty users don complain of difficulty and inability to use di ...