Jainism is one of the ancient religions of India ... Stricter Jains look out for these tiny lifeforms by only drinking water which has been boiled to stop the microorganisms multiplying.
About five million pipo dey practice Jainism for India ... "Di person fit ask for food or water as di body dey fight to save imsef, but dem fit no give am wetin im dey ask, but dis dey recognized ...